Water (Bonus Track) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I know God made a one for me
Wey go stay true wey no go switch on me
Wey go love me like a real nigga
Even if the whole world turn on me
For you I go relegate them
Wanna stay with you everyday yea
I be getting the money
For the days wey we no get nothing
Back then when I gat no cheese
All the girls no wan give me kiss
Excuse me sexy lady oo
U fine like Alicia keys yeye
Back then when I gat no cheese
All the girls no wan give me kiss
Excuse me sexy lady oo
U fine like Alicia keys yeye
Yea we up on the uptown now
International boy
Na we dey scatter the whole town
Supernatural thing
Yea we up on the uptown now
International boy
Na we dey scatter the whole town
Supernatural thing
Water water no get enemy o
Water
She love me pass mama me o
Water
Water don pass garri
Omo fe fi Di pa mi o yeye
Water water no get enemy o
Water
She love me pass mama me o
Water
Water don pass garri
Omo fe fi Di pa mi o yeye
I just talk to mami
Say she tell me Sey she feel alright
She been doing fasting and praying for me allnight
Say you feel fine
Make sure sey you Dey fine
No stress we go dey fine
Tell me you been on your way
Everyday i be waiting for ye
Everyday other day when you tell me ye
When you see me we go get freaky baby you know
Back then when I gat no cheese
All the girls no wan give me kiss
Excuse me sexy lady oo
U fine like Alicia keys yeye
Back then when I gat no cheese
All the girls no wan give me kiss
Excuse me sexy lady oo
U fine like Alicia keys yeye
Water water no get enemy o
Water
She love me pass mama me o
Water
Water don pass garri
Omo fe fi Di pa mi o yeye
Water water no get enemy o
Water
She love me pass mama me o
Water
Water don pass garri
Omo fe fi Di pa mi o yeye
Dopeboi Tin na