Eko (Sped up) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Eko ni mo wa
Eko ni le wa
Eko ni mo wa
I dey for london
But I dey hustle like eko ni mo wa
Eko ni le wa
Yh yh yh yh yh
Eko ni mo wa
I dey for london
But I dey hustle like eko ni mo wa
Eko ni le wa
See I stepped in
20 17
White top
Black jean
Red tee
Came into this country
Like hello where the money dey
I no look face
Oga ade where the money dey
See I'm working every night now
Hustling everyday now
Tryna chase the pay
Like it's running relay now
Late night journeys
I'm working very late now
Popsi doesn't like it
But I gotta get paid now
And I dey struggle struggle struggle
Tryna get paid running
Straight to the hustle
Mama gotta chop na
Why my energy double
You tryna hate on me
My nigga go and hustle
Economy no good
Economy bad bad
Na why me I commot naija
To make more cash
Ha shawty tell me say I dey hustle gaan
Shawty tell me say she love me
But I no give her time
Eko ni mo wa
I dey for london
But I dey hustle like eko ni mo wa
Eko ni le wa
Yh yh yh yh yh
Eko ni mo wa
I dey for london
But I dey hustle like eko ni mo wa
Eko ni le wa
Dropping in the airport
Na me them dropping in the airport
Horlu baby horlu need no raincoat
I no come play gimme remote
Out in the cold omo eko ni me
9-5 omo eko ni mi
Dropping from bus to bus
From bus to bus
Horlu baby dropping from bus to bus
And I dey struggle struggle struggle
Tryna get paid running straight to the hustle
Mama gotta chop na why my energy double
You tryna hate on me
My nigga go and hustle
Economy no good
Economy bad bad
Na why me I commot naija
To make more cash
Ha shawty tell me say I dey hustle gaan
Shawty tell me say she love me
But I no give her time
Eko ni mo wa
I dey for london
But I dey hustle like eko ni mo wa
Eko ni le wa
Yh yh yh yh yh
Eko ni mo wa
I dey for london
But I dey hustle like eko ni mo wa
Eko ni le wa