![Pray For Me](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/22/1f899bae731947039692943d1a92d898_464_464.jpg)
Pray For Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
My mama dey pray for me
Joleeta
I be the type wey like to cook
No getti time to fight Kungfu
I be the type wey sabi book
No getti time to dey dey loook yeah
I be the one Oh yeah
I be the one o oh yeah
See me for TV oh yeah
Na cuz I hustle e don pay
See as the boys go gaga now
Never know when I dey suffer now
No getti money to bounce around
But now dem dey follow me bounce around
Oya now
Oya now
Shey you dey see me dey flying around
Oya now
Oya now
See na me be the talk of the town
Cuz ma mama dey pray for me
And my papa dey pray for me
And my people dey wish me well o
Say make hustle pay me well o
And ma mama dey pray for me
And my papa dey pray for me
And my baby dey wish me well o
Say make hustle pay me well o
If I tell you my other story
Baby you go tell me sorry
Wetin my eyes bin see
Make we just let am be
Look at me now
Big girl
Too much money, I'm cashing out
Look at me now
I make sense
I don dey look like Dangote
I remember when I dey suffer then
I trek from Mushin to Oshodi
Dem bin no like me then
But now I drive the Benz dem dey come around
Make dem come
Money dey
Make dem come nanananana
Make dem come
Money dey
See na me be the talk of the town
Cuz ma mama dey pray for me
And my papa dey pray for me
And my people dey wish me well o
Say make hustle pay me well o
And ma mama dey pray for me
And my papa dey pray for me
And my baby dey wish me well o
Say make hustle pay me well o
If I tell you my own story
Baby you go tell me sorry
Wetin my eyes bin see
Make we just let am be
Look at me now
Big girl
Too much money, I'm cashing out ai
As my mama pray for me
Too much blessings follow me yeah
Cuz ma mama dey pray for me
And my papa dey pray for me
And my people dey wish me well o
Say make hustle pay me well o
And ma mama dey pray for me
And my papa dey pray for me
And my baby dey wish me well o
Say make hustle pay me well o
Iyani gba dura funmi oho
Iyani gba dura funmi yeah
Iyani gba dura funmi
Iyani gba dura funmi thank you