Grateful Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
The way am living life
Me have been down so many Times
Oh oh
I realize
Many many things way man Survive
E suppose to kill man
But man still stand up tall
Man no go fall
Suppose to make man mad
But man still stand up tall
Man no go fall
Oh am
Grateful thankful
For my life
Oh no no no
Grateful thankful
For my life
E yo yo yo
Grateful thankful
For my life
Oh no no no
Grateful thankful
For my life
E yo yo yo
Oh no no no
This blessing na follow come
Yeah
E go dey flow
If you like or you no want yeah
Oh no no no
This blessing na follow come yeah
E go dey flow
If you like or you no want yeah
Even if dey like
Make dem call me mumu
Make dem call me fool
Make dem do me juju
God blessings no dey stop
Even if dey like
Make dem call me fool
Make dem call me mumu
Make dem do me juju
God blessings no dey stop
Been living my life on low
This haters been wan me to go Down down
I knew and I know
Those wey Dey hate and those wey Dey love me wella
I dey for my lane
Wrong energy just Dey far away
Mama no sleep still praying for me
So carry your bad vibe go far away
Oh am
Grateful thankful
For my life
Oh no no no
Grateful thankful
For my life
E yo yo yo
Grateful thankful
For my life
Oh no no no
Grateful thankful
For my life
E yo yo yo
Oh no no no
This blessing na follow come yeah
E go dey flow
If you like or you no want yeah
Oh no no no
This blessing na follow come yeah
E go dey flow
If you like or you no want yeah
E go dey flow yeah
If you like or you no want yeah