Heavenly Conversation Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oluwa na you me fit call
Yeah e yeah e yeah yeah
Only you fit pick my call
Eeee
Amen to our silent prayers
For the tears of a mother
Amen gbadurami daddy
Amen to our silent prayers
For the tears of a mother
Amen gbadurami daddy
Life messy
Human dirty
Hatred everywhere you go
Brothers turn killers
Plenty reapers
No more bright stars
Dreams dieing
Human suffering
Since 1960
Same lies
Greedy leaders
Big posters
Fake preachers
No love for their register
Fighting my demon's everyday
So Many Carcus wey man Dey face
Na only u fit cure this craze
Na only u wey fit cure this craze
So many things we really wanna do in
This life
Life too sweet when you get Jesus Christ
On God for life
My my my sister
Just to make things things better
Oluwa na you me fit call
Yeah e yeah e yeah yeah
Only you fit pick my call
Eeee
Amen to our silent prayers
For the tears of a mother
Amen gbadurami daddy
Amen to our silent prayers
For the tears of a mother
Amen gbadurami daddy
Elijah wey file my love
Like adiza
Man man my nigga for sabisa
Leaders dem Dey reap us anytime
Ohh e ah
No No healer
Na u fit save us all
From this enemies within their jealousy e yeah
And if I fall
This one eternity
This one fit get deep deep in we
Oh Lord
Na only u fit answer
We fit give man power
To Dey Cast n bind
Heal the world
Heal the world
Save man soul
So many things we really wanna do in
This life
Life too sweet when you get Jesus Christ
On God for life
My my my sister
Just to make things things better
Oluwa na you me fit call
Yeah e yeah e yeah yeah
Only you fit pick my call
Eeee
Amen to our silent prayers
For the tears of a mother
Amen gbadurami daddy
Amen to our silent prayers
For the tears of a mother
Amen gbadurami daddy