Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Worldwide

Tiee mi nne

Sizelessbaby

Moody moody

The road ebe logolege

Leege leege

Road ebe muddy muddy


Follow who know road

The last time follow who know road

I nearly sell my soul

But this time follow who know God

Follow who know road

The last time follow who know road

I nearly sell my soul

But this time follow who know God


I follow them boys wey dey no road

They take me do do that movement

Adey my room adey see things

I want comot my body

I want go mad

I want kill myself

The road no be safe

They lie to me

You for fear who know road


Follow who know road

The last time follow who know road

I nearly sell my soul

But this time follow who know God

Follow who know road

The last time follow who know road

I nearly sell my soul

But this time follow who know God

Follow who know road

The last time follow who know road

I nearly sell my soul

But this time follow who know God


They say adey walk

Adey talk talk to myself

They say adey laugh laugh laugh

Adey do things

Adey chop fi di gutter

Adey run fi di street

I wan die

If a die they go make money

I wan take knife kill myself

Adey see some bloody things

Ano really understand myself

Somebody wey e catch me

Wey e tell me what e do me

Wey a tell them say I follow who Know road


Follow who know road

The last time follow who know road

I nearly sell my soul

But this time follow who know God

Follow who know road

The last time follow who know road

I nearly sell my soul

But this time follow who know God

Follow who know road

The last time follow who know road

I nearly sell my soul

But this time follow who know God


E tear my body

A fa me nisu

Me hu nne3ma

Ye to mi fo)a mefa

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status