One Day Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Won duro pe kin jabo
Kin teba kin ma wabo
E no fit happen again ooo
E no fit happen again
Won duro pe kin jabo
Kin teba kin ma wabo oh
E no fit happen again oo
E no fit happen again
I know one day ehhh
Omo ologo ma gbera
I know one day ehhh
Ogo mi ma tan nan se
I know one day one day
One day one day
I know one day
I will surely make it
I know one day one day
One day one day
I know one day
My life go change
Won duro pe kin jabo
Kin teba kin ma wabo
Some dey wait make i die oo
Some dey wait make I fall
Meaning of life when money no dey
Awon eyan won pe mi lo otey
Otey ni mi I hear you
Mi o fe sunkun laye mi
Mi fe ni laro ki n toro losan
I know my blessing go come so soon
I know my life go change so soon
My life go change
My life go change
Mo ni gbagbo I get believe
Everything go come easy
Aye mi go con easy
Mo ni gbagbo
E ba mi celebrate
I know one day one day
One day one day
I know one day
I will surely make it
I know one day one day
One day one day
I know one day
My life go change
My life go change, my life go change
I know one day, my life go change
My life go change
My life go change
I know one day
My life go change
Some dey wait make I die oh
Some dey wait make I fall oh
Some dey wait kin jabo oh
I say no no no no
My life must change oh
My life must change oh
Loni loni oh
Aye mi gbodo dara
We may encounter many defeat
We must not be defeated ooo
We must not be defeated
Do what you can today
Never give up today
Your way go pure oh
Your way go pure oh
Never give up
I know one day one day
One day one day
I know one day
I will surely make it
I know one day one day
One day one day
I know one day
My life go change
I know one day one day
One day one day
I know one day
I will surely make it
I know one day one day
One day one day
I know one day
My life go change