Bad Boy Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
If You getti problem Call God
If You getti business Call on me
If You wan dey dull fvck off
If you want to chill
Jumbo Meta Koletomi (Koletomi)
Coda Merin Koletomi (Koletomi)
Obinrin Mefa Koletomi (Koletomi Koletomi)
Cus I be bad Boy shey you dey hear me (shey you dey hear me )
I be bad Boy but I no dey brag
Currency on ma mind I need a sign
Baby Calm down before you go Cry
Shayo your body before you shy
Yunno Mr Falz as Bop Daddy
You dey feel the flow slow and steady
Showing doggy style you know I'm ready
Catching All my goals I no be Mendy
Baby Call me Sugar (sugar )
Pink hair like it's Ruger (Ruger)
Taking All my Coda
I no be YK (Mule )
Shey you feel the fire (fire)
Boy wey dey para para
No be shao Khan but I dey jinx my maga
Fvck all of my haters and these motherfuckers
Abracadabra Chasing tha paper
Yunno I'm a hit maker
I'm a vibe killer
I be striker I dey strike pass Thomas mullar
Jumbo Meta Koletomi (Koletomi)
Coda Merin (Koletomi)
Obinrin Mefa Koletomi
Cuz I be bad Boy shey you dey hear me
Feeling the energy
Smoking some ssssss
No fit know wetin dey inside my jean
When I enter them call me Young B
Stand strong like say I dey play rugby
Finalism,Finalisma
Girl pretty eyan monalisa
I be bad Boy you be my bourn vita
Caution myself before e go personal
Baby Call me Sugar (sugar )
Pink hair like it's Ruger (Ruger)
Taking All my Coda
I no be YK (Mule )
Shey you feel the fire (fire)
Boy wey dey para para
No be shao Khan but I dey jinx my maga
Fvck all of my haters and these motherfuckers
Abracadabra Chasing tha paper
Yunno I'm a hit maker
I'm a vibe killer
I be striker I dey strike pass Thomas mullar
Jumbo Meta Koletomi (Koletomi)
Coda Merin (Koletomi)
Obinrin Mefa Koletomi
Cuz I be bad Boy shey you dey hear me
Baby Call me Sugar (sugar )
Pink hair like it's Ruger (Ruger)
Taking All my Coda
I no be YK (Mule )
Shey you feel the fire (fire)
Boy wey dey para para
No be shao Khan but I dey jinx my maga
Fvck all of my haters and these motherfuckers
Abracadabra Chasing tha paper
Yunno I'm a hit maker
I'm a vibe killer
I be striker I dey strike pass Thomas mullar