
No worry Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
They tryna run me down
Some of them wan run race
They tryna run me down oh
Some of them still dey weigh me
Me I nor dey give anything chance
Anything wey go try run me down
I nor dey give dem chance
Oh no oh no oh no
You know say many days ahead
Many better days ahead
If money nor dey today
Tomorrow gonna be sure
As you dey see me
I nor dey worry
I nor dey bother oh
Oluwa e don handle
E don handle my case oh
As you dey see me
I nor dey worry
I nor dey bother oh
Oluwa e don handle
E don handle my case oh
You see this life where we dey
No make this money nor be play
You gonna work
Every night and day
To make sure say
You getting paid
When i dey for the street
Badman dem
Dem nor see me
I dey sing with a new style
Dem say dem dey feel me
Oh lord oh lord i pray
Come make come make my way oh
Oh lord oh lord i pray
Come make come make my way oh
You know say many days ahead
Many better days ahead
If money nor dey today
Tomorrow gonna be sure
As you dey see me
I nor dey worry
I nor dey bother oh
Oluwa e don handle
E don handle my case oh
As you dey see me
I nor dey worry
I nor dey bother oh
Oluwa e don handle
E don handle my case oh
Dem be done try make dem corner me
Dem be done try make dem drimble me
But i stand fit
Jah nor fit loose guide me
I've been living my life
I've doing i've been doing what i like
I've been living my life
I've doing i've been doing what i like
I'm on moving train
Badman nor fit stop me shine
I stand fit
Jah nor fit loose guide me
You know say many days ahead
Many better days ahead
If money nor dey today
Tomorrow gonna be sure
As you dey see me
I nor dey worry
I nor dey bother oh
Oluwa e don handle
E don handle my case oh
As you dey see me
I nor dey worry
I nor dey bother oh
Oluwa e don handle
E don handle my case oh