
DNK (Dem No Know) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Lyrics
DNK (Dem No Know) - Reeskyleo
...
……
Hmm hmm hmm hmm
Yeh, JAM THE MERCIFUL
Dem no know ( dem no know )
But they wanna know ( but they but they but they wanna know )
Very soon I go show ( show )
Say the small boy is gonna blow
Dem no know ( hmm dem no know )
But they wanna know ( but they wanna know )
Very soon I go show ( yeh say the small boy …)
As e dey be for the street nobody knows
( Nobody knows )
But on a low me I dey do my things dey go o oo
( Dey do my things dey go )
Yeh
Gradually me I dey grow ( grow )
My plan is to shutdown many many shows o
Tan banlo konma ninsho o
My God is at work not on a slow-mo
Yeh
Kole yewon…
The way me I dey take wey i dey survive as omo ogbon
Koma yewon
Me I just keep hustle I just keep on grinding
Bad energy keep distancing
As omo ogbon I’m still standing
( Bad energy keep distancing )
( As omo ogbon I’m still standing )
Dem no know ( dem no know )
But they wanna know ( but they but they but they wanna know )
Very soon I go show ( show )
Say the small boy is gonna blow
Dem no know ( hmm dem no know )
But they wanna know ( but they wanna know )
Very soon I go show ….