![Aza wire](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/10/db7eea3af1034b12814253caa6256c27_464_464.jpg)
Aza wire Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Aza wire - Jamima Troublevybes
Abeg do me 1k sub
Make i take follow up
Eh Na dem be that
E no dey go and hustle
Ogbeni hustle, hustle
Shwoo hustle hustle
...
Bobo hustle hustle,
Shwooo hustle oh hustle
Ah you put me for wire wire
I no deliver
You come dey Para
Para shwoo
Do i look like your daddy?
Huh
Do i look like your daddy?
Ogbeni settle yourself
Settle yourself
Carry your cross
Carry your cross
Ogbeni settle yourself
Settle yourself
Charlie you for hustle oh
I don dey make sense,
I no dey make sense,
Same people way been dey
Tell me say i dey smell
They see me now
Dem say me i dey saint,
Ah see dem now
Don dey donbale
Oh my God
Woh Eh calm down joor
Moni farabale
Shay orie ope abi otiyawere
You way been no believe me
Dey write me message? Ah
This life is not balance
Even my ex drop account number,
It's Jamima on the beat
Hyaaah
Afa boss
Awon Malians awon zero manners
Shwooo hustle oh hustle
Ah you put me for wire wire
I no deliver you come dey Para
Para shwoo
Do i look like your daddy?
Daddy,
Do i look like your daddy?
Abeg make ona come follow me
Daddy,
Ogbeni settle yourself
Settle yourself carry your cross
Ogbeni settle yourself
Charlie you for hustle oh
Me self dey find money
Tell my ex make she Japa
I need to pay all the bills of mommy
Ah Na me be aza wire
But i only wire to those that are matter
I no dey stress person (person)
Dem no dey tell person,
I no get plan to beg anybody
That's why me i dey here
And Na steady pressing ah
This life is not balance
Even my ex drop account number,
Awon Malians
Ogbeni hustle, hustle
Awon zero manners
Abeg make ona come follow me
Tell my ex make she Japa
Ogbeni hustle, hustle
Shwoo hustle hustle
Bobo hustle hustle,
Shwooo hustle oh hustle
Shwoo hustle hustle
Bobo hustle hustle,
Ah you put me for wire wire
Settle yourself
Carry your cross carry your cross
Ogbeni settle yourself
Settle yourself
Charlie you for hustle oh
Everyone of you
You that will be calling
People for sub
Is time you stop that rubbish,
You have to stand up
For yourself
Let your family
Be proud of you for once
Huh the person way you dey call
I no deliver you come dey Para
Get responsibility, hustle hustle ozwor
Para shwoo
You you gat trouble pon this one
Do i look like your daddy?
Daddy, do i look like your daddy? Daddy,
Ogbeni settle yourself
null
null
null
null
null
null