![TALOSOBE](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/09/ab31bf65ba15497bbbf30f79c9d93f8d_464_464.jpg)
TALOSOBE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
You suppose to be a dinner man
Serving dinner to the students in secondary school
You need to be cutting grass
Think about your life
(Wealth boi again o)
You are a failure
You're a failure
You can never make it
You can never
You know you cannot make it
What have you done
Ahaa Lemao
They tell me say
Dem say i no go make ham
Bad belle tell me say
Wealthboi you know say
Your hustle no go pay
You no go make ham eh
I con dey ask them say eh eh
Talosobe
Who tell you say my hustle no go pay
Talosobe
Who tell you say me i no go make ham
Talosobe
No dey talk ham no dey talk ham again
Talosobe
No dey talk say i no fit buy the porch
Ye! I've been steady on the grind
I dey pray say make the hustle pay
Ibi maa de ma de
I no know why you dey complain
You no be God oh
You no know tomorrow
Today i fit still dey borrow
But one day sorrow go parow
Wey be say
Every damn show make it rocky
Skiboroboskibo like mr miyagi eh
I know say I know say
I know say i go reach the top
Every damn show make it rocky
Skiboroboskibo like mr miyagi eh
I know say I know say
I know say i go reach the top
Bad belle no fit stop me
My success go shock you
When I buy porch and bentley
Bad bele tell me say
Wealthboi you know say
Your hustle no go pay
You no go make ham eh
I con dey ask them say eh eh
Talosobe
Who tell you say my hustle no go pay
Talosobe
Who tell you say me i no go make ham
Talosobe
No dey talk ham no dey talk ham again oh
Talosobe
No dey talk say i no fit buy the porch.
See I'm heading to the top
I don't care what you talk
Wetin bad belle say
I don't care what the fuck
God dey for my side
Tani e fe ba rojo tani e fe ba rojo
Bad bele tell me say
Wealthboi you know say
Your hustle no go pay
You no go make ham eh
I con dey ask them say eh eh
Talosobe
Who tell you say my hustle no go pay
Talosobe
Who tell you say me i no go make ham
Talosobe
No dey talk ham no dey talk ham again oh
Talosobe
No dey talk say i no fit buy the porch
Lem lem
Lemao