God Abeg Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Ehh ehh
Omo Wetin dey happen na
Wetin dey happen
Person just dey think anyhow dey think anyhow
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
These kind problem I dey see e pass me abeg
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
I'm just a young man I don't want to die abeg
As I dey bomb oo make the money drop abeg
That life changing payment me I need am abeg
Jonzing man no dey talk
When we talking bout the pay
As I dey like this I need the big bag
I no get time to delay
I'm running my race
I'm rolling a jay
Puff and pass that's the way
Praying everyday praying for grace
Make I no see disgrace
Doing my thing on a lowkey i no dey cast am
Me I dey dey my lane
Steady bombing like Osama everyday and night
I don't want no shame
Who want dey talk my matter for my back abeg
You no dey use your brain
Leave this matter for matayas
Make you lock make we talk about pay
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
These kind problem I dey see e pass me abeg
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
I'm just a young man I don't want to die abeg
As I dey bomb oo make the money drop abeg
That life changing payment me I need am abeg
Shey na loud
Shey na colos
Shey na molly
Shey na ref
Me I dey take them all
Life is already too fast abeg so make so make we slow am down
No dey cast your Niggaa matter calm down make you wait for your time
All these men them no like you at all broski
Comot body on time
Who's that
Enemies them yakpa for my back
Them dey smell like thyme
I no dey rush my life I dey take am slowly
Everybody get time
After molly if joy no come board then abeg pray for your life
I no dey kiss and tell my guy
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
These kind problem I dey see e pass me abeg
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
Baba God abeg oo abeg
Baba God abeg
I'm just a young man I don't want to die abeg
As I dey bomb oo make the money drop abeg
That life changing payment me I need am abeg
Damm
Hood Richez up on this one man
Who be that Manchi wey won give up?
Steady bombing we not sleeping men
Base on the grind Niggaz turning to subzero
Every night they blowing ice