
World Supakid Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
World Supakid - Qo Kid
...
QO KID
Many People Tell Me Say Ano Go Fit
Dem No Be God So Ano Dey Fear
As Dem Put Me Down On My Knees
I Pray To My God
Wey He Don Dey Hear
Ano Dey Look Like What I’ve Been Through
All These Falls Wey Go Land We For Heathrow (Airport)
There Is No Goat Without Alidu
There Is No Success Story Without Issue
No One Like Me (no one like me)
Am A Champion (am a champion)
I’ve Been Through All (I’ve been through all)
Am A Conqueror (am a conqueror)
Manna Supakid
SUPAKID SUPAKID (World Supakid)
No Fear We Go Win (I’m A Supakid)
To My Tough Battle (World Wide Supakid)
We Shall Stand Tall (I’m A Supakid) Battalion Flag (World Supakid)
Waving International (I’m A Supakid)
Lemme Hear You Say (World Supakid)
Owo wo wo wo wo (I’m A Supakid)
Kanami Dz)tsu Metenu Ehoe Dodo G3 Dadi Vi O De (Awoode)
Ame Si Mawu Yraa Nuse Adeke Mete Ge Eto Tegbe O (Awoode)
Believe You’re A Supakid
You Go Rise When You Fall Positive Energy
Despite Your Kwame No Be Kennedy
Every Bill For Your Gate He Go Pay
No One Like Me (no one like me)
Am A Champion (am a champion)
I’ve Been Through All (I’ve been through all)
Am A Conqueror (am a conqueror)
Manna Supakid
SUPAKID SUPAKID (World Supakid)
No Fear We Go Win (I’m A Supakid)
To My Tough Battle (World Wide Supakid)
We Shall Stand Tall (I’m A Supakid) Battalion Flag (World Supakid)
Waving International (I’m A Supakid)
Lemme Hear You Say (World Supakid)
Owo wo wo wo wo (I’m A Supakid)
I Go By The Name QO KID Tha Battalion
A.K.A The World Supakid
From Sokode ,Ghana (West Africa)
Just Wanna Let You Know In Whatever
You Do Put God First
Put The Team First
Believe You’re A Supakid
You’re Different
You’re Special
You’re Great
BATTALION