ON GOD Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I for don give up I don see shege
Anywhere I go (anywhere I go oh)
Nobody dey (nobody dey eeeh)
Uuu uyeh
Amina Elina Anita no ask (nobody wan know oh)
How you doing uuwoh uuwoh
Wey you dey e eyeh eyeh eh
I don suffer for life
Grinding day and night for the doh (for the doh oh oh)
I dey pray I dey fast
I no no wen last I sleep for night(I sleep for night oh)
Sometimes I no see food chop
Sapa sat me down on the low (on de low oh oh)
Landlord pursue me for rent
Omor I don dey sleep for street oh
My hope is on God
Nah Jah go open my way oh make I no rush
My hope is on God oh
As I don see today oh tomorrow better oh
My hope is on God
Nah him go deliver me o uuwoh uuwoh
My hope is on God
On God oo yeh uuwoh uuwoh
Bless me now make I no go bless myself (myself)
Wetin my eyes don see for dis street
Omor the mata don clear my eyes don tear
Na okite them dey run
Imana Ogozirim agozi (ogozirim agozi ooh)
I no dey liv la vida loca (uno nono)
Ogozirim agozi (Ogozirim agozi oh)
I no fit liv la vida loca
Oluwa come to our aid ooh (come to our aid ooh)
All Dis things Wey dey sup
Me I no understand ( Me I one understand ooh)
Oluwa open the way ooh (uuoo uu)
If we no get the money
Omor na wertin we gain ooh (na nothing we gain ooh uuooh uuooh)
I don grind
I'm still grinding (uuoo)
I don try
I'm still trying (uuoo)
I won't stop
I'll keep pushing (uuoo)
I'm not losing
My hope is on God
Nah Jah go open my way oh make I no rush
My hope is on God o
As I don see today o tomorrow better o
My hope is on God
Nah him go deliver me o uuwoh uuwoh
My hope is on God
On God oo yeh uuwoh uuwoh
My hope is on God
Na Jah go open my way oh make I no rush
My hope is on God o
As I don see today oh tomorrow better oo
My hope is on God
Nah him go deliver me o uuwoh uuwoh
My hope is on God
On God oo yeh uuwoh uuwoh yeh
My hope is on God