Kalakuta Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Sabi girl on duty
Never lose my composure
Say the pressure dey cloud nine
If I give dem one pose ah
Ahh ehh ahh
I thought I told yuh
I go take you go cloud nine
No be kalakuta
Ego ole it's Cherry on the beat
Sare gbe na my music dem dey feel
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Get the vibe and the class on a steady
Get the vibe and the class on a steady
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Get the vibe and the class on a steady
I get the vibe and the class on a steady
Aunty oni gele
Brother oni gongo
Aunty oni gele
Brother oni gongo
Shake body no send dem oya mujo
Shake body no send dem oya mujo
Un deaux troi quart
Otu abuo ato ano
Okan meji meta merin merin gaani
This money na trillion trillion
Na me dey wan post ah
Head to toe am dripping no roaster
Bad and boogie when dey see me online
Uhh uhh outter your coaster
Ahh ehh ahh
I thought I told yuh
I go take you go cloud nine
No be kalakuta
Ego ole it's Cherry on the beat
Sare gbe na my music dem dey feel
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Get the vibe and the class on a steady
Get the vibe and the class on a steady
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Me I no be kalakuta kalakuta babey
Get the vibe and the class on a steady
I get the vibe and the class on a steady
Aunty oni gele
Brother oni gongo
Aunty oni gele
Brother oni gongo
Shake body no send dem oya mujo
Shake body no send dem oya mujo
Debedebede Debedebede Debedebede
Debedebedebedebede
Cherry ahhh
Vibes on vibes
Ehhh ehhh