Equality Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Heh hehh
O no no no no no no noo
Make you sip your Hennessy oh if this world give you money
Make you chop your ngwobi oh leave wahala for worry
No let dem make you put hand for crocro as e de bitter
Cuz men wey sip Hennessy oh
Start from alomo bitters
Leave me make I dance
Scatter scatter
Waka waka
Ati iyawo )
Leave me make I dance oh
Shaku shaku
Akatako atilogwu otibembem
Leave me make I dance
Scatter scatter
Waka waka
Heh eh ehh
Ati iyawo
Leave me make I dance oh
Shaku shaku
Akatako atilogwu otibembem
Aye aye ehhh
Aye aye Ógbeneji oh make you pick up your money
Kolewole ehh
Make you sip your Hennessy oh leave wahala for worry
Aye aye eh
Aye aye Ógbeneji make you pick up your money
Kolewole ehh
Make you sip your Hennessy oh leave wahala for worry oh
This life wey be lockdown
To see you soon
Be like Gods plan
How I go take tell my pikin say wayo full this regime
De money we dem interview oh
No reach de one them stealing
De want make I leave my brothers do follow follow
Dem don forget dem promise leaders of tomorrow
Aya ya ya
Leave me make I dance
Scatter scatter
Waka waka
Ati iyawo
Leave me make I dance oh
Shaku shaku
Akatako atilogwu otibembem
Leave me make I dance
Scatter scatter
Waka waka
Heh eh ehh
Ati iyawo
Leave me make I dance oh
Shaku shaku
Akatako atilogwu otibembem
Aye aye ehhh
Aye aye Ógbeneji oh make you pick up your money
Kolewole ehh
Make you sip your Hennessy oh leave wahala for worry
Aye aye ehhh
Aye aye Ógbeneji oh make you pick up your money
Kolewole ehh
Make you sip your Hennessy oh leave wahala for worry oh
Long life na Gods plan
stray bullet hit you na government plan
Dem say we equally oh
Equality
Fuck that policy
We no no de tori dem go tell us again tomorrow
We don hear say na money dem carry this country borrow
Ehh
So make you live your life
so make you drink some wine arh arh arh arh
This na government plan
Leave me make I dance
Scatter scatter
Waka waka Ati iyawo
Leave me make I dance oh
Shaku shaku akatako atilogwu otibembem
Leave me make I dance
Scatter scatter
Waka waka
Arhh arhh
Ati iyawo
Leave me make I dance oh
Shaku shaku akatako atilogwu otibembem
Aye aye ehhh
Aye aye Ógbeneji make you pick up your money
Aye Aye eh
Make you sip your Hennessy oh leave wahala for worry
Aye ayehhhhhh
Yeh yeh yehhhhhh
Errrh Errrh
Aye ayehhh
Make you sip your Hennessy oh leave wahala for worry oh
Leave me make I dance
Leave me make I dance
Leave me make I dance
Leave me make I sip my wine oh
Leave me make I sip my ogogoro oh ohh
Scatter scatter
Waka waka ati iyawo
Shaku shaku akatako atilogwu otibembem