Beelivah Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Too many things wey dey bother man
If you solve one comes another one
Inside life no be cinema
It's so cold outside
You can never see me out
Away away, far away in my head
Am living million miles away
Nobody really cares about the pain
That you feel and the demons
You fight anyway (fight anyway)
Away away, far away in my head
Am living million miles away
Nobody really cares about the pain
That you feel and the demons
You fight anyway
So I face my fears and I burn my bridges
Too many scars you can see the stitches
This pain got me feelin' sick in coma
Life e hard no be gbola oh
If I dey weak I'll be my soldier
If e no dey sweet make you ginger
Anything at all wey you dey do believe am
Nobody go come through for you
Like you go do am my brother
Make you ginger beeliv am
Say you go do am
Them say money na vanity
(Hmmm)
Me I need that vanity o
(Me I need that vanity)
This kind of vanity fit to buy me
Anything o solve many things
They didn't beeliv in us they call
Us minus now the money plus
Them don dey mind us
Life e don dey sweet me pass titus
Babalawo sef e no fit tie us
If them be cobra I be the python
Midnight worker wey dey find block
If I dey weak I'll be my soldier
If e no dey sweet make you ginger
(Ah ah)
Anything at all wey you dey do
Believe am nobody go come through
For you like you go do am
My brother make you ginger
Beeliv am say you go do am