No Holiday Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2021
Lyrics
Say One time for my people wey sabi, everybody on my movement
Cos I know, ain’t no love on the streets... every man for his own self...
sometimes it’s hard to stand tall..
When so many want you to fall
But no shaking just dey move on
Make you focus, make you focus
All the day, all the day
No holiday, no holiday
No come my lane, if you come my lane
Wahala Dey, wahala Dey
All the day, all the day
No holiday, no holiday
No come my lane, if you come my lane
Wahala Dey, wahala Dey
No matter how e be, rain or shine say my brother we go dey okay.
Grind all day, grind all night say my brother we go dey okay.
No matter what they do, no matter what they say, my brother we go dey okay
I say we go dey okay... I say we go dey okay.
Far from me, far from me
All them bad energy
Don’t need no company
So what do you want from me?
Far from me, far from me ehn eh
All them bad energy oh oh
Always stay positive, so no
Come to corrupt me!

Chant