Save My People Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Our Father
Who art in heaven
Hallowed be Thy name
Thy kingdom come
May thy will be done on earth as it is in heaven
Give us this day our daily bread
And forgive us our trespasses
As we forgive those who trespass against us
Save My People
Amen
I woke this morning
So devastated
The number of people wey dey die daily
Every day by day
Its still Counting
Oh Lord we have Sinned
Show Mercy
Just like you talk am for bible
If we go seek your face and turn from our evil ways
You go hear us
Forgive us
And heal our land
So baba Heal naija oo
Forgive us lord
Unto you we call
Oh lord save us all
Have mercy lord
And help my people
Yeah
Forgive us lord
Na you be God o
Oh lord save us all
Have mercy lord
And save my People
Yeah
We know say we don sin
We know say we no holy
Humanity with so many atrocities
Weather na e make you vex for us
Baba biko biko lahor
Naija dey on standstill right now
Nobody know wetin go happen next o
Make naija no end like this abeg o
Have mercy daddy fight for us
Forgive us lord
Unto you we call
Oh lord save us all
Have mercy lord
And help my people
Yeah
Forgive us lord
Na you be God o
Oh lord save us all
Have mercy lord
And save my People
Yeah
Forgive us lord
Unto you we call
Oh lord save us all
Have mercy lord
And help my people
Yeah
Forgive us lord
Na you be God o
Oh lord save us all
Have mercy lord
And save my People
Yeah
You are faithful
You are merciful
Hah
Oria nor gboria is a bad oria
You are faithful
You are merciful
You are faithful
You are merciful
You are faithful
We are grateful