Nnenna ft. Jakuzzi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Esta es mi fiesta
Na so I turn up
For this party girls dey show me body
Start to wonder where I dey
And na so I look up
See this kele she dey whyne am for me
I know say I don dey the right place
The right place
So I say shawty wha' ya name na
She say na Nnenna
Say what you want make you name am
Lay it on me
The way I see you you'se a freaky girl
Fred Chyke is so nasty
I wanna roll up on your body
Till the early morning
Awelewa gbe fun mi now
Jo Jo Jo Jo Jo Jo
Jo Jo Jo Jo Jo
Bara je
Ngwa nwatakili
Jo Jo Jo Jo Jo Jo
Jo Jo Jo Jo Jo
Bara je
All ma ladies say eh
The way that you roll up your body
I wanna get in touch with you for this party ah
Your ikebe dey ginger me eh
Make I shoot my shot I don't mind oh ah
I like the way wey you dey put it on me
Cuz this your body is so enticing
Anything dem talk no concern me
I don't mind to be your number thirteen
So I say shawty wha' ya name na
She say na Nnenna
Say what you want make you name am
Lay it on me
The way I see you you'se a freaky girl
Fred Chyke is so nasty
I wanna roll up on your body
Till the early morning
Awelewa gbe fun mi now
Jo Jo Jo Jo Jo Jo
Jo Jo Jo Jo Jo
Bara je
Ngwa nwatakili
Jo Jo Jo Jo Jo Jo
Jo Jo Jo Jo Jo
Bara je
The way you put it down low
Koma kuru koma ga
Koma bend down low
Gba lowo e komo loo
The love wey I get for you
E done choke
Loke loke
Down bawo
Jakuzzi lo fo omo ele
Mo ki e bawo
Sexy shape e yi mad oo
Aje mofoti mo de wa on God oo
So I say shawty wha' ya name na
She say na Nnenna
Say what you want make you name am
Lay it on me
So I say shawty wha' ya name na
Name na
So I say shawty wha' ya name na