![Them Gather](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/20/cacb2a9e3bfd474c99a65c9163df1458_464_464.jpg)
Them Gather Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Na me dey here so
Face B yeah
I know
I know
But them never never know
They know
They know
They claim them never know
I no be that guy wey like ojororo
Oh no no no
I no be that guy wey like to condo
I the live my life I no get time for poco nose.
See naija boy wey don the trend for Toronto
I know know know
Them gather
On top my matter
On top my matter
Them gather
To know the matter
To know the matter
Them gather
Some wear agbada
On top okada
Them gather
I know the matter
I know the matter
One thousand years Oh
They don read they don search they no find
They go ask Tunde oh
One thousand years oh oh
They don read they don search they no find
They ask Tunde oh
Today oh oh
All the people wey the read my life exam na today oh
Person wey read go write
Person wey no read e go write
Make they write
Them gather
On top my matter
On top my matter
Them gather
To know the matter
To know the matter
Them gather
Some wear agbada
On top okada
Them gather
I know the matter
I know the matter
I know oooh
I know, I know
Ooo oh oh
Enjoy live no suffer go die oh
Oooh oh oh
I know ooo
I know, I know
Oooh oh oh
Many people the read my life oh
Oooh oh oh
Person wey read e go write
Person wey no read e go write
Person wey read e go write
Person wey no read e go write
Make they write oh
Read e go write
Person wey no read e go write
Person wey read e go write
Person wey no read e go write
Make they write oh
I know
I know
But them never know
They know
They know
They claim them never know
I no be that guy wey like ojororo
Oh no no no
I no be that type wey like to condo
I the live my life I no get time for poco nose
See naija boy wey don the trend for Toronto
I know know know
Them gather
On top my matter
On top my matter
Them gather
To know the matter
To know the matter
Them gather
Some wear agbada
On top okada
Them gather
I know the matter
I know the matter ah
Hmmm Face B yeah