Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

(Ah e say fire eh fire

She de give me fire eh fire say akwaba eh

Kwaba she de give me fire eh fire say chaba eh chaba she de call me chaba eh chaba say, wahala eh hala she de cause fire eh, fire say chaba eh chaba eh she de call me chaba eh chaba say fire eh, fire she de cause fire eh.)

You Know say me stutter

Me I sef e me I sef stutter

As I see big bakka me I stutter

I no send I no send murdafucker eh

As I de my own now

As I de on my earn now

I dey de drive my Toyota Corolla

I no de send any bagga bagga ah

After after big things

Kulu kulu big things

Me I no de fear anybody

Work on big deals

Me I don sing plenty things on tha big beats

Many things dey my head make I gist you.

Kala kala big things

Me I get big taste

Me I do big things

Me I be big boy

You know how we do things

And u know how we do things ah

U say na akwaba

Call me Jeffrey Dahmer

Be like say u dey like lamba

Say dagger eh dagger

Anybody wey come near you

Chuk am cloak and dagger

Hmm dada eh

Say Harder

She de call me father eh

She de welcome me come Ghana eh

She de tell me tell me akwaba eh ah


( Interlude)


Power Rangers

Agbalagba

She wan give me that king thing

I de love her ah

I go kill for her ah

Power Rangers

Agbalagba

She don give me that king thing

I de like am

I go kill for her ah


( Interlude)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status