Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

When you play with my doh

You no see me smile

Pull a gun

We don't give a damn

I don't roll with that goans

Wey dey kill my vibe

When they call

They won't see me there

Play with my doh

You no see me smile

Pull a gun

We don't give a damn

I don't roll with that goans

Wey dey kill my vibe

When they call

They won't see me there

Mua apia tire muwa awa

Mua apia tire muwa awa

Pull a gun we don't give a damn

Mua apia tire muwa awa

Mua apia tire muwa awa

When they come

They won't see me there


Yeah the story kinda serious on the mainstream

Fly nigga never comot with the same drip

Go getta cool cat wey dey make noise

When we high up for the journey

O dika anyi eji license

Since twenty ten

I've been about my own biz

Steady serving you jellof e come remain beef

Well I get it when you frown

When I say cheese

All these other niggas praying that I don't make it

On a low

Chase the bag

Gat my head straight

Men I no dey form swag

If you ain't calling for the money

Loose my contact

No dey count me for your nigga

When you need a contract


When you play with my doh

You no see me smile

Pull a gun

We don't give a damn

I don't roll with that goans

Wey dey kill my vibe

When they call

They won't see me there

Mua apia tire muwa awa

Mua apia tire muwa awa

Pull a gun

We don't give a damn

Mua apia tire muwa awa

Mua apia tire muwa awa

When they come

They won't see me there


Odogwu no be guy name

Six figures no dey pass am

If you dribble like lukaku reach my post

You go pass am

Asa mbutelu na abani

Si na o bialu for he cash out

Oya wey the rizla

Light up she don pass out

I no dey reason am

Like my last bet

Waiting for winning slip

Work all night chasing money

Yeah we no dey slip

Steady pills

Yeah we ill but we no dey sick

The money call chasing mills

Yeah we pay the bills

Bro I no dey like wen you call me that

If no be for the money you dey call

Nwanne kpoo mu back

A lot of nuisance on my list

Waiting for chit-chat

I no dey pick up when they call

Biko yem space


When you play with my doh

You no see me smile

Pull a gun

We don't give a damn

I don't roll with that goans

Wey dey kill my vibe

When they call

They won't see me there

Mua apia tire muwa awa

Mua apia tire muwa awa

Pull a gun we don't give a damn

Mua apia tire muwa awa

Mua apia tire muwa awa

When they come

They won't see me there

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status