Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Comfort

Come forth

Happy happy people go where they want

They never see the evil waiting for front

Me I no dey waste time, I dey thanky the Lord

That I sleep and I wake and I get food to chop

And I getty comfort

Comfort, comfort oh

I'm thanking the Lord

The Lord, for comfort oh

I getty comfort

Comfort, comfort oh

I'm thanking the Lord

That I sleep and I wake and I get food to chop and I getty comfort


I'm not ordinary man, I'm a blessed man

Check ma soul check ma feet, not my dress man

You can see through me

Nothing but a man wey God help Himself man

Ula la la

I will sing of your praise and your blessings baba

Oh na na na

Cover me with your mercies and your plenty raba


Comfort, comfort oh

I'm thanking the Lord

The Lord, for comfort oh

I getty comfort

Comfort, comfort oh

I'm thanking the Lord

That I sleep and I wake and I get food to chop and I getty comfort


Aji (aji) aji

Aya prapra aya prapra

Eh eh

Aji aji

Aya prapra aya prapra

Oh oh


For the food on my plate, I dey thank God

For the air that I breathe, I dey bless God

And even if I for like come from U S

For the Naija sef we dey step up

Fuel no dey, queue dey long, we dey bless God

One dey e go better, e no go take long

But for now as I wake I go praise God

I get life, I get hope, I must thank God


Happy happy people go where they want

They never see the evil waiting for front

Me I no dey waste time

I dey thanky the Lord

That I sleep and I wake and I get food to chop and I getty comfort

Comfort, comfort oh

I'm thanking the Lord

The Lord, for comfort oh

I getty comfort

Comfort, comfort oh

I'm thanking the Lord

That I sleep and I wake and I get food to chop and I getty comfort

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status