
My Everything (feat. Home Gospel) Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
VERSE ONE
You no be man o
That is why You no dey fail me
You no dey lie o
You no dey do wetin dey pain me
You dey give everything I want
Papa
Is it love, is it money or fame?
You have
CHORUS
Na You be my everything
I have You I have everything
Na You be my everything
I no go fear, I no go be ashamed
Na You be my everything
Nothing go stop me now
Na You be my everything
Nothing go stop me now
Na You be my everything
VERSE TWO
See me flying
Na You give the wings to fly high
See me shining
Na You be the star wey dey shine in me
You dey give everything I want
Papa
Is it love, is it money or fame?
You have
CHORUS
Na You be my everything
I have You I have everything
Na You be my everything
I no go fear, I no go be ashamed
Na You be my everything
Nothing go stop me now
Na You be my everything
Nothing go stop me now
Na You be my everything
Nothing go stop me now
Na You be my everything
Nothing go stop me now
Na You be my everything
Nothing go stop me now
Na You be my everything
Nothing go stop me now