Joro ft. Meeky Boi Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Shey you no dey fear
If i tell you wetin I hear
Suegbe talk sey e loose him work
Quickly match Oya fade away
Shey you no dey fear
If i tell you wetin I hear
Suegbe talk sey e loose him work
Quickly match oya fade away
Joro Joro jara Joro
Soko wa ja soko
Gboko lo ko solo ohh
Joro Joro wa ja Joro
Soko wa ja soko
Gboko lo ko solo oh
Oti lo
You want to overtake in life
Use the rear mirror
Beware of men for the line
For the back and front
No go dey high for highway
Focus on the steering
Regard your life
Many men don go down
Six feet under the ground
Some in the ER
Inmates in the prisons wey fit be innocents
Wolves in sheepskins like two faces
The only case they discuss is brief cases
Political people dey order
The massacre of many masses
Nobody to solve these cases
So many thoughts for my mind
But you no go see the traces
Lately on my own
I've been thinking that
Tribe religion the culture and races
These illusions divided the visions we had
Now there's hate
And we dwell in deceptions
Whites be hating on blacks
Just for racism
Shey you no dey fear
If i tell you wetin I hear
Suegbe talk sey e loose him work
Quickly match Oya fade away
Shey you no dey fear
If i tell you wetin I hear
Suegbe talk sey e loose him work
Quickly match oya fade away
Joro Joro jara Joro
Soko wa ja soko
Gboko lo ko solo ohh
Joro Joro wa ja Joro
Soko wa ja soko
Gboko lo ko solo oh
Oti lo
Celibate with the energy
I don't fuck with everybody
And I'm focused on the money
I've seen brothers become enemies
Too many tragedies for the country
I no fit count
Why the leaders sponsor terrorists
Wey dem dey fight
Criminals want to end corruption
I laugh dey cry
Money go lost na monkey we go dey find
Inside the street everybody dey form vex
Zero joy we no dey look uche for this phase
The least money Joy don off pant for Uche
Na so e dey happen everyday on a replay
Me I too dey play but
I don't on pay day
Look I dey find fame
Tell me price I fit pay
Joro Joro jara Joro
Soko wa ja soko
Gboko lo ko solo ohh
Joro Joro wa ja Joro
Soko wa ja soko
Gboko lo ko solo oh
Oti lo