
Holy Mary ft. babyboy AV Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Ko-c - Holy Mary ft. AV [ Lyrics ]
Ko-c
Kosss
Gimme the mic y’all
No be for here wey dem kill Jesus
Even Judas sef no like carrot
For this party
Make nobody blow my trumpet
(Pam Pam Pam)
No go dey whine me
I just wanna drip on a low
with my agbada
Chorus
Holy Mary
Come and help me
I dey with my mandem for Lekki
I no fit lie my eyes dem dirty
I just want dey kankwe with them girlies (2x)
Dance Dance
She say make I light my fire
She’s a fire breather
Dance Dance
She say make I light my fire
She’s a fire breather
Dance Dance
She say make I light my fire
She’s a fire breather
Dance Dance
She say make I light my fire
She’s a fire breather
AV
Party don start all the kélé don show (Hmmm)
Big big bum bum
How many bottles you fit down oh
For your head e go ting-ting tong-tong
Holy Mary come down
Before dem chop my substance
As I dey on nearly abondance
My eyes don dirty but I can’t stop
Holy Mary oh
Dey want kill me Mary o
40 bottles of henny o
Jedi Jedi ohhhhhh
Chorus
Holy Mary
Come and help me
I dey with my mandem for Lekki
I no fit lie my eyes dem dirty
I just want dey kankwe with them girlies (2x)
Dance Dance
She say make I light my fire
She’s a fire breather
Dance Dance
She say make I light my fire
She’s a fire breather
Dance Dance
She say make I light my fire
She’s a fire breather
Dance Dance
She say make I light my fire
She’s a fire breather