Valentine ft. Killaboi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Go Eazi On this
E don tey wey I want you hold you in my arms
Let's do this low key we no go make alarm
Baby I need your loving
I wanna be with you , I need your touching
My Olivia, there's no rushing nah nah
Eh
I go dey for you
And even you leave , I will wait for you
But all I wanna know is
Will you be my Valentine
Vale Vale Valentine
Would you love me till I die
Baby love me till I die
Will you be my Valentine
Vale Vale Valentine
Would you love me till I die
Baby love me till I die
Uju ohh
You do me juju ohh
Ohh uhh ohh ahh ahhh
Tell me wetin I do ohh ohh uhh ohh ahh ahh ahhh
I don dey skaki pami
Omoge girl you too sabi
Naughty naughty
Do me jazzy oh
Forget this your kurukere waka
You too waka
This your bakka, chai amaka
Sweet like fanta
Be your papa
Spend my raba
Call me your Santa Clause
Whine your waist girl don't try to stop
Pin you down you know i'm the boss
Action man me no talk too much
Too much
Uhh Uhh Uhhh
Come closer
Ma Cherie coco it's not over
I don dey sight you since with your busy body
Oya come here make we gum body
Will you be my Valentine
Vale Vale Valentine
Would you love till I die
Baby love me till I die
Will you be my Valentine
Vale Vale Valentine
Would you love till I die
Baby love me till I die
Will you be my Valentine
Vale Vale Valentine
Would you love me till I die
Baby love me till I die
Will you be my Valentine
Vale Vale Valentine
Would you love me till I die
Baby love me till I die