![YOLO ft. BERRI TIGA](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/03/775738770e324efc89b6cfa9ea7d9b2c_464_464.jpg)
YOLO ft. BERRI TIGA Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
YOLO ft. BERRI TIGA - DJ ASAP
...
LYRICS
Yolo
DJ ASAP & Berri-Tiga
Written By: Abijo Victor Ayobami, Agada Blessed Obotu
intro
BERRI - I don come for with another one
DJ ASAP — DEE JAY ASAP
Ei mama hmm ei mama
Ei mama hmm ei mama
Verse 1
Jejely me I just Dey on my own
Say if e no be God oo
I for still Dey for back oo
Wan let mi won le ri mi mu
Me I no go send them I go just Dey do my own
(Hook)
Me I just wan party.
Just wan flex
Call dem shawdies
Call dem girls
Am still their daddy
Dey can’t contest
I just Wan party
Just wan flex
((Chorus ))))
This life wey we Dey na (volo volo yolo )
×10000
Verse 2:
So many things don sup wey my eye don seee
Small boy with a million dreams
E don tey wey I Dey for street Say I be tiger in a human skin
Me I no fit go low
Me I no fit go low
God Dey cover me
Life na yolo
Life na yolo
Make u no presure me
((((Hook)))))
Me I just wan party.
Just wan flex
Call dem shawdies
Call dem girls
Am still their daddy
Dey can’t contest
Just wan party
Just wan flex
((((Chorus ))))
This life wey we Dey na (yolo yolo yolo )
×10000
DJ ASAP
The Spontaneous Di
International Superstar Di
Along side BERRI TIGA
YO X
Outside babies
Where my outside babies
Outside babies
We outside shawties