Jah Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
……
Oh oh yeah yeah
Nah blessings on blessings me i wan dey count
Everything nah stressing i no want am
That's why me dey pray for everlasting blessings
For me and my friends oo
amin amin amin ase
And if no be jah, they for don send bad man far away
And iffi no be jah they for don steal my blessings go away
And iffi no be jah where badiman go see raba too dey chop
And iffi no be jah where me i dey today i swear i no go dey

Iffi no be money talk omo nah stressing
Nah money dey ginger my body,oh oh dey ginger my bodyyy
Why dem dey beef omo ologo
Omo ologo wey dey jaa pe pe
I dey hustle for my mullah and i dey count my money say kowope!
Oh angelina jade si ta jeka ri ra
When raba no dey angelina japa,i don suffer i don see many thingsss
And if no be jah, they for don send bad man far away
And iffi no be jah, they for don steal my blessings go away
And iffi no be jah, where badiman go see raba too dey chop
And iffi no be jah, where me i dey today i swear i no go dey
Won ni pe kin rubo
Won ni pe kin gbebo
Won ni ma'di olowo ma'di olola
Ori sha lo mo olola
Ki loruko re ni alara
Ki loruko re ni ile ajero,ajeroo
Tin ba lowo ma dara
Fun mi lowo je kin daraa
Omo lifee nah yolo
Iife no dey easy
I don see many things,i don work for work for factory
Make man no fit talk and i lostt my mummy
Omo see depression ah eh eh ah
Oba imole,dakun wa tan imole
And iffi no be god and iffi no be god
Where i go dey
And iffi no be jah
They for don send badiman go far away
And iffi no be jah
They for don say badiman no go again
And iffi no be jah
Those people wey rob me for take my life away
And iffi no be toblez which producer gan go dey jaa pe pe