Loading...

Download
  • Genre:Afrofusion
  • Year of Release:2023

Lyrics

Shebi I be the monkey wey u no know

Shebi u never know me wen I solo

Shebi I been tell you say make you wait

But everyday, you underestimate me


You say, It is what it is

You don't even care about my feelings

She tell me say shebi na man wey you be

Ogbeni kala si jhoor, no too dey reason am


Con be like I don smoke gbana

For the street, them dey call me chairman

Wey be say my account balance

You want to come back to me, rara oh


I never really think say u go dey as u dey oh

But as u dey as u dey, omo wetin we go say?

You been say make we dey, I been say No

Oroma

Wooo oh woo oh ohhhh


Oh my jeez!

I’ve be loving you but you keep hurting me


Oh my jeez!

I’ve been calling you but you not answering


Kini mofe se, don dey lose my mind

Kini mofe se, your love dey make me cry

Cos you get package

Cos you get big yansh

You make me buy bandage

You don Dey break my heart


Say me I’m never loving nobody

But for your love, me I Submit totally

Now you don Dey move funny

Now you want to serve me breakfast


Omoge jo mashe gbe legan, baby oh no

You should know that I’ll be falling for you like I’m snow

My body and my brain and my soul na you dey control

Baby oh no


And I’ll give you steady loving

If you call me I’ll be coming

Your love make me slow like codeine

Baby na you get my body


Kini mofe shey

Don dey loose my mind

Kini mofe shey

I'm spending all my bars

Cos you get package

Cos you get big yansh

You make me buy bandage

You turn me to Garbage


it is what it is

you dont even care about my feelings

she tell me say, shebi na man wey you be

Ogbeni kala si jhoor, no too dey reason am


Say me I’m never loving nobody

But for your love, me I Submit totally

Now you don Dey move funny

Now you want to serve me breakfast

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status