Pray For Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Na me no find money
Ayayaya
22 5
Diistill right here (Shuga)
Only money matter I've been grinding everyday
Oju e ni mala I don't care wat dema say
I've been working all my life tori owo
Edumare sheymi bi moshe fe o
Mama my umbrella Weneva e start to rain
I been running faster I been looking for the pay
Life is just a journey wit lot of stories
I paid my dues ahn ahn
Nobody swear for me
Na me no find money
Ayaya
Somebody pray for me
Save me from frenemies
Weytin my eye don see ayaya
Somebody pray for me
Run am where dem dey run am
Who dey help me dem run am
Make we follow run am run am run am
Make we follow run am run am run am
Where dem dey run am
Who dey help me dem run am
Make we follow run am run am run am
Make we follow run am run am run am
Make we follow run am run am run am
Many fuck up fam make we lock up fam
Person wey dey find grace no dey give up
Person wey dey find Grace
Person wey dey find Grace no Dey give up
Ama fighter black panther
Ama shine brighter like a lighter ahn ahn ahn
Person wey dey find grace
Person wey dey find grace no dey give up
Nobody swear for me
Na me no find money
Ayaya
Somebody pray for me
Save me from frenemies
Weytin my eye don see
Ayayaya
Somebody pray for me
Run am where dem dey run am
Who dey help me dem run am
Make we follow run am run am run am
Make we follow run am run am run am
Make we follow run am run am run am
Where dem dey run am
Who dey help me dem run am
Make we follow run am run am run am
Make we follow run am run am run am
Make we follow run am run am run am
Somebody pray for me
I don dey find money
I don dey find money
Egbadura fun Mi o
Wondha is so wonderful
Verified gan wan bi