Anyway ft. Kwame Skratch Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Give me smoke
omo i nor wan smoke, give me mic abeg
( smoking sawa) Mavor
ahhhhhh yayayayayaya ya
eh
soja go and soja come
steady i be shooting all my shot
so many many things wey dor sup
some many many things wey dor happen ooh
plenty fall plenty rise
many rumors with many lies
chop the life we living life luxurus living large large
BUT any way is a way
And nah you go come dey use your brain oh
make you no go suffocate oh
And that's why i dey my lane oh
And everyday is a DAY
And Na you go add you Mary K ohh
make you try dey celebrate oh
oh nah nah nahhhhhhhhhhhhhhh
Bad energy make you go your way
don't come again gain another day oh
me and my guys want to shalaye
we just dey want to dey go highway
plenty blessing blessings dey come my way
make i dey sha la la everyday oh
make i dey continuous celebrate rrrrrrrr
Cause any way is a way
And nah you go come dey use your brain oh
make you no go suffocate oh
And that's why i dey my lane oh
And everyday is a DAY
Na you go add you Mary K ohh
make you try dey celebrate oh
oh nah nah nahh