Yawa Dey Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Is me Yankee Davis
Aka Elesky
Are you there
Am here
Let's do this
Praaaaaah
Money cause commotion for the street everyday by day
Oh yeyeyehe
Money cause enmity between the friends and family
Yeyeye yeyeh
Money bring oppression come oh
Oh ye
Money bring commotion come oh
Oh ye
Intimidation motivate boys them enter street dem go find moni
Ahahh
Different hustle wey men put head just to make sure say dem get the kudi
Oh wey
Where dem com from e no settle
Oh ye
Where dem go to e no settle
Oh ye
Along side some make am
Along side some manya
Some go one side some run exile
Because of money matter
Yawa dey my guy no b lie oh
Yawa dey yawa dey oh
Yawa dey my guy no be joke oh
Yawa dey yawa dey oh
Money matter de cos palava
Yawa dey yawa dey oh
Raba matter de cos massacrer
Yawa dey yawa dey oh
Yawa dey my guy no b lie oh
Yawa dey yawa dey oh
Yawa dey my guy no be joke oh
Yawa dey yawa dey oh
Money matter de cos palava
Yawa dey yawa dey oh
Raba matter de cos massacrer
Yawa dey yawa dey oh
Political crisis everywhere no be small thing we de feel oh ye
Corona crisis here crisis here and there na money de bring d hits yeyeye
Innocent de die for the matter
Wicked man de win d case
All this things de burst my brain
Why agbero punch Okada for face
Oh ye
Because of ticket change
One fifty tickets change
Our sisters wey de go school dem no get money to pay their school fees
Eh eh
All their pussy dem dey share dem de share am like Wi-Fi
Dem run enter Morocco water no de dem die desert
Dem run enter Libia
uuuuh
Ballon burst dem die for water uuuh
Where dem com from e no settle
Oh wey
Where dem go to e no settle
Oh wey
Alongside some make am
Along side some manya
Some go one side some run exile because of money matter
Yawa dey my guy no b lie oh
Yawa dey yawa dey oh
Yawa dey my guy no be joke oh
Yawa dey yawa dey oh
Money matter de cos palava
Yawa dey yawa dey oh
Raba matter de cos massacrer
Yawa dey yawa dey oh
Some chairmen dey are wicked
Some chairmen dey are heartlesss
Dem like collect your cricket even if dem get the fat elephant
Dem be like British colony
Wey colonize Nigeria
Wey teach dem longthrooth
Wey teach dem wuruwuru
Dem colonize Emeka
He's sister he stole e pants
Dem colonize nkenna e mama use am for ritual
Dem colonize Ifanyi right now he de for Oko
Dem colonize boyboyi right now he don de wako
Where dem com from e no settle
Oh ye
Where dem go to e no settle
Oh ye
Alongside some make
Owen
Along side some manya
Some go one side some run exile because of money matter
Yawa dey my guy no b lie oh
Yawa dey yawa dey oh
Yawa dey my guy no be joke oh
Yawa dey yawa dey oh
Money matter de cos palava
Yawa dey yawa dey oh
Raba matter de cos massacrer
Yawa dey yawa dey oh
Yawa dey my guy no be lie oh
Yawa dey yawa Dey oh