Cash Out Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2019
Lyrics
Oh nah nah nah nah
Oh yeah
O lord of mercy
Mictick Pon this one
Mictick pon this one
Amaka they ask me
Why I no they show my love
Amaka they ask me
Why I no they talk my mind o
Amaka they ask me
Why I no they pick her call
I too they run (I too they run)
Because I no get money
I hide my face
My mind been they tell me say
Dem go run my race (Oh ya ya ya)
I pray we no go do jazz (No jazz)
Just to get this cool cash (Get the cash)
If I love e go too cast
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Baby make I work till I cash out
My money go talk, you know I
You know I, you know I can't shout
When I work all night na you they they my mind
And when I get this doe
Na you go dey my side
If I no get data and I buy you pizza
Wetin I gain
Wetin you gain
Ori mi bamise
Iyanu go dum ije
E be you I go do jeje
For your love I go spend pepper
Amaka dey ask me
Why I no they show my love (Why I no they show my love)
Amaka dey ask me
Why I no they talk my mind o
Amaka they ask me
Why I no they pick her call (Why I no they pick her call)
I too they run
Osanle
Osanle
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Baby make I work till I cash out (Owo mi ma soro)
My money go talk you know I can’t shout (Owo mi ma soro)
Front sit for my German
Now you chilling with a chairman
We no dey lag we be ja men
Now we chilling in a German
Front sit for my German
Now you chilling with a chairman
We no dey lag we be ja men
Now we chilling in a German
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Baby make I work till I cash out
My money go talk you know I can’t shout
Oh nah nah nah nah
Suspense pon the beat (Oh yea)
Make the girls dem'a dance (Oh yea)
Oh nah oh nah oh nah nah