Try Me Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2022
Lyrics
Won fe mu mi shere
Mu mi shere
Eh
Make you no try me
Won le mu mi shere
Mu mi shere
Say
If you no know wetin you wan talk
Make you just hmmm
Make you no try me
No nah
Make you no try me
Say
Emi gan gan lo ma oya
Oya chere chere
Hmmmn
Dem talk Say I me no fit sing yeah
Hmmmn
Dem Say me no get swag for my voice
Yeah
The same motherfucker that introduced me
Said I couldn't do it
Talking shit 'bout me
Saying that I ain't shit
Nigga that's why you ain't shit right now
Nigga that's why you ain't popping right now
You can never try
You can never play
You can never play
A motherfucking player no no
Ma mu mi shere
Eh
Ni to ri pe won ma mu eh shere
Eh
The kind glory wey dey work for me
So no come for me
My God will never never never gock me please
Ooooo ahhh oooo
If you no wan make the scene go gory
Don't fuck with me
Hey
I no wan trouble please
Don't fuck with me
Emi gan gan ni senior yin
Emi gan gan loma shey eh ey ey
Emi gan gan ni the baddest bitch
Don't you fuck with me
Say
I'm Capable Capable Capable
I'm Mrs. Capable
Incredible
I'm Indescribable
I'm not a fool
I'm not your average boo
I keep it cool yeah yeah
Supercool like I'm in school
Dem talk Say I be truth
I'm in my groove
I got nothing to prove
I'm on the move
I do what I got to do
Yeah yeah yeah yeah
So no come for me
Make you no come for me
I don give you warning
No come for me
Huh uhhh
If you no fit take am
Make you no dish am no
Hey
I say if you fit take am
Make you no dish am
Hold your mouth
Hush please