Malo gbe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
No be one no be two
That kind thing that you do
Wey dey make me feel like say na juju
Jiga man like me can't tell if e dey real
Shey na for the real life abi na for dream
I wan know how e be like
Bad girl with the pretty behind
You too fine pretty mamy no lie
Omo I fall for you well well well
Wan know how e be like
Bad girl put that step on rewind
You feel me too mamy how far
Let's fly yeh yeh
O'baby
Jowo malo gbe
U'deserve more than you get
Jowo malo gbe
U fold better chaii
Jowo malo gbe
Ur want I get
Jowo malo gbe
I know I know why
I know why I know why baby
I know I know why
you know why I know why baby
I know I know why
I know why I know why baby
I know you know why I know why yeh
Tell me what you want tell me what you need girl
-if he pull up baby
Tell me what you want tell me what you need girl
-so fun ko lo lo sheymiii
Tell me what you want tell me what you need girl
-cos our love too crazy
Tell me what you want tell me what you need girl
Never gonna lie I dey feel there
Like Wetin I dey need on time
I dey feel you here
I no dey cap I no dey denge poh
I no go put you on bad parole
This love I dey feel it oh
You dey sound better sound banjo
Never put our love for gbanjo
Sad days never coming no more
Oh baby oh baby just what you have to know o.
No dey roll
Jowo malo gbe
Make you no soro
Jowo malo gbe
Yeeehyeeehh
Jowo malo gbe
O'baby Vero
Jowo malo gbe
Enter my Moro
Jowo malo gbe
Say kosishoro
Jowo malo gbe
Kajoshamaro
Jowo malo gbe
Kajoshamaro
Jowo malo gbe