![Everyday](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/10/50a02f270fde420cbe15676020aaafe9_464_464.jpg)
Everyday Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Woh woh woh woh yeah slimbeezy leleyi oh oh yea
Hmmm woh woh woh yea
Hmmm
Many people wan make I fall oh but I get God o
Oriburuku back to the sender oh me I no want oh
Many many things wey dey sup for my mind wey I no fit talk o
Girls on boy mama on boy but boy dey on God oh
I no wan make my pikin suffer laye ti mo wa
I no fit use another man time dey set my own oh
I no wan make my pikin suffer laye ti mo wa
I no fit use another man time dey set my own oh
I dey hustle everyday Kori bami se
Kinri bati se kín ri ona gbe gba oh
I dey hustle everyday Kori bami se
Kinri bati se kinri ona gbe gba oh oh yeah
If I do like this Dem go yinmu yinmu
If I do like that Dem go binu binu
Oluwa ló seyi oh oh , eniyan ko lo se é e
If I do like this Dem go yinmu yinmu
If I do like that Dem go binu binu
Oluwa ló seyi oh eniyan kole se e Eh
Won tori mi lo gbawẹ won tori mi lo gbaje oh
Baba lo cover mi , baba lo cover mi
Won tori mi lo gbawẹ won tori mi lo gbaje oh
Baba lo cover mi , baba lo cover mi
I dey hustle everyday Kori bami se
Kinri bati se kín ri ona gbe gba oh
I dey hustle everyday Kori bami se
Kinri bati se kinri ona gbe gba oh oh yea
Kí nma se toro je
Kí nma se tọrọ mu
Kín ri bati se oh oh eh.
Kí nma se tọrọ jẹ laye
Laye ti mowa
Kinri bati se kín rona gbegba
Oh oh oh yeah
Woh woh yeah
Slimbeezy leleyi oh yeah