![Level up](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/02/0ea842882542400291f45ad4a75dd63e_464_464.jpg)
Level up Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Level up - Seed boy
...
seed boy okwa anyi no ya ......
as you see today e no essy at
as you see to me I never make am at all
as I dey hustle I won make am for big oo
as I dey pray I won follow the pop ooo
day and night na prayer be my rob oo
as I dey fayer baba nah you be my God oo
reason my matter e go dey different
reason my matter make I follow the pop ooo
if is up today nah to pop Champaign
if is up to day nah to west Champaign
for too much money I must west Champaign ooo I must west Champaign
change my matter to pop ooo
I won level up ooo
ooo
I won level up ooo
I won level up ooo
ooo
I won level up ooo
tell me wetin man go see wey I never see
I dey pray me I no won to be jjc
Poppin high and blow light nah my daily prayer oooo
I won level up ooo
oooo
I won boggle up oo
oooo
I won level up ooo
if is up to day nah to pop Champaign
if is up to day nah to west Champaign
for too much money I must west Champaign oooo I must west Champaign
change my matter to pop ooo
I won level up ooo
oooo
I won level ooo
I won level up ooo
oooo
I won level up ooo
kam buru ekene Kee nee nu ooo
I won level up ooo
talent eze oku
I won level up ooo
ekene keenee rum eke ma uzo 1 na ozuburu
I won level up
onum ekenee zion empire 1 na awka etiti
ude asuru na MBA anu ya na MBA nwa nnem ooo
I won level up ooo
imana m echefuro lucky ooo
lucky adimike oooo ego gi nweru ukwu
na ona eke ije ona eje ije na akwa etiti ooo
I won level up
kam kene zie nu nwa nnem ooo
I won level up
innocent ikegbunam
I won level up ooo
imana m gu ba na m aguro yiooo
I won level up
si maru nah onye iro guru ooo
I won level up
onye iro gu go du na oya agunwe gi ooo
I won level up
ekene keenee rum Mr son oo
I won level up
ik but kwa nu star man
I won level up ooo
adighi ama aka na enu uwa
ekene keenee rum protoolz ooo
I won level up ooo
AKA na aku igba nwa nnem ooo
I won level up ooo
SEED BOY.