
Gbemidegbe ft. ft Tvibes & Heskay loud Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Recruit 50 million youths into the army
And ehhm, let them
Take away from their recruitment funds
What they will eat
Cassava, ehhn agbado
No dey tell me wetin me I don know before
No be yesterday them born me
Bere lowo mummy
Many hustle wey man don do
Omo no be small
If you see me now dey gbadun
Jowo ma lo fo
Uhhhn
Enter for ghana
Them dey feel the gbedu for there
Enter for france, tell that fine girl
Se lo mo mo, de mo mo la fete
Emi o ni gba o, Emi omo ologo
I dey go all around the world
Won wa mi
Ah ah eh ah eh
Demikingz ti gbemidebe
Make I dance away my sorrow
Ah ah eh ah eh
Demikingz ti gbemidebe
Make I dance away my sorrow
Make nobody come disturb my peace
My peace, my peace
Make nobody come disturb my peace
My peace, my peace
Make nobody come disturb my peace
Peace be unto you wey dey show me love
You fill the cup
Shayo dey ball
Some people don kpai
No be their fault
So fun wan ko ye buga mi
Ti owo ba wole ma ra bugati
Make I dance away my sorrow
Demikingz ti gbemidebe
Demikingz ti gbemidebe
Ahh ah eh ah eh
Demikingz
It's Demikingz here