![Boy In Green](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/28/c6c060471bb24312a4a5133184256f45_464_464.jpg)
Boy In Green Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Uhh, Uhh yeah
Uh uhh, uh yeah yeah yeah
Yeah, Okiidii here
Yeah
Come take a seat (seat)
Charlé I wan give you gist (gist)
Of a young boy trying to figure things out (things out)
And my brother it turns out (turns out)
That young boy is me
Boy in Green
Young indeed
But I no too sabi
Honestly
I be jew boy
I've been going from place to place (I've been)
Been changing names
I'm undecided, what a shame (-cided)
E come be like I need prayer (prayer)
Because of how much I change (yeah)
Oh I'm praying for grace
I pray Jah show me way
Hmm, yes indeed, yeah
I'm the boy in Green, yeah
Innocent me (me)
And the thing be say they no send me (me)
Now people wan dey tempt me (tempt me)
All because say I be vir- (Hmm mmm)
I do not deserve this
At least
Small tease
And I fit to loose all my peace
I fit to give you my keys
But abeg try understand me
No dey laugh me
Jagbajant me
No too cast me chargie
No dey whine me
No deny me
One girl fit like me
Make she fit approach me
Make she fit to toast me
So no expose me as the Boy in Green