Ole Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
If I gatchu for the weekend
I swear to God you no go do me (do me)
A fine girl wey sweep pass sugar
A kind girl wey no go leave me (leave me)
I know they say love is wicked
E no get wetin e fit do me (do me)
Girl you gat me acting stupid
And gat me acting foolish oh
Girl I like your body oh (girl I like your body)
Oh baby girl you carry oh (oh yeah)
This tin no be iniminiminimo (iniminiminimo)
Oh baby girl you carry load oh oh
Girl I like your body oh (girl I like your body)
Oh baby girl you carry ho (carry)
This tin no be iniminiminimo
Oh baby girl you carry load
I say me I no go tire
Girl I go Dey for you I no go stagger (eh eh eh)
For your love I be ajibole oh (ajibole o)
Ole Ole Ole
Me I no go tire
Girl I go Dey for you I no go stagger (eh eh eh)
For your love I be ajibole oh
Ole Ole Ole
Girl I know say you get palliative for your warehouse
Manna gon loot ( manna gon loot)
And nobody go shoot (nobody go shoot) eh
And as you see me so
Mehn I can't shout
Na only you I wan dey do ( you I wan dey do)
Na only you go be my boo, eh
Girl I like your body oh (girl I like your body)
Oh baby girl you carry oh (carry)