
Paper Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Paper - YoungTee NMD
...
It’s femilyn the magic producer……
“Yeskerimasontoh”
Another day is another vibe and another gbedu (ehhh)
Working all day me wanna fake no smiles so me I find my kaluu (that’s why me I find my kaluu) eh
Every other day me wanna waste no time cos my fire can’t cool (ehh)
So when you see me just turn on the light cos I’ll turn up for you (eh ehh ehhh)
So as I dey make paper,Modupe Ori lo n bamise
Bad belle won pe igba, To fe mo b’omope shey se
When I dey waste data, No pay for two years where you dey?
Baba ti bamise
Moti n shana wole Juwon lo ooo
Juwon lo oh ooo, Juwon lo ooo
Juwon lo oh ooo, errh
All of the sorrows and the pains I’ve been through
Situation wey dey make man want to do juju
All the fasting and the prayers mummy do
Daddy’s motivation make man just Dey keep the cools
Say one day go be one day
Cos e don tey, wey I don dey for the game
Me no Dey look face
Who be uche wey no know say no pain no gain (iyeh iyeh)
All of the blessings that comes through, I worth them no cap
Some dem keep trying, no awards because dem local
As I dey do am won komije
Na Baba dey provide for my daily bread
Where una dey dey when I no get the bread?
You no dey ooo eh
As I dey do am won komije
Na Baba dey provide for my daily bread
Where una dey dey when I no get the bread?
You no dey ooo eh….
So as I dey make paper, Modupe Ori lo n bamise
Bad belle won pe igba, To fe mo b’omope shey se
So dem be like….Shey iwo nikan ni ?
Wama shey bi Eni pe ole korin
Buh nobody saw me those day wey me ah no get the money
Thank God for mummy and popsy wey dey send me money
Lowo anybody mio ri card o(Reekado) OLUWA nikan ni
No koni koni baba na you Dey bring all the money
So everybody just want to see how the money come in
But e funny say….
E funny say everybody wan make hit this year
Abi JAYWON nikan ni ?
So as I dey make paper, Modupe Ori lo n bamise
Bad belle won pe igba, To fe mo b’omope shey se
When I dey waste data, No pay for two years where you dey? (Omo where you dey)
Baba ti bamise (oti bamise e)
Moti n shana wole Juwon lo oo
(so me I’ll just been chilling oouu)
Juwon lo oh ooo(me I’ll just be chilling oh)
Juwon lo ooo (me I’ll just been chilling oouu)
Juwon lo oh ooo, errh (me I’ll just been chilling oh)
Me I’ll just be chilling oouu
Me I’ll just be chilling oh ah
Me I’ll just be chilling oouu oh eh eh……