
Come Online Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Me i gas press lappy
Cos i no wan soak garri
Kowo wole everyday of my life i just want to dey happy
Dem say young bee too sabi
This hustle too sure for me
I've been working steady everyday
Cause i get many a lot of bills on me
Kokokoko oya eh shilekun
Emilomo tiwon filefun
Imole de oya ele okunkun
Came with my vibe on a different tune
Come online come online
We are up for life
Happy boys for life
Make we live our life
Come online come online
Brother this my time
Make i live my life
Make we all survive
Oyah eh shilekun
Emilomo tiwon filefun
Imole de oya ele okunkun
Came with my vibe on a different tune
I no like to drag wahala
But if na money make you halla
Hating on me na your palaba
Watimagbo youngbee ndarada
Aimoye sleepless night tanteke loru soyara di night vigil oo
And everybody want rolls royce kama fast and furious omo this life na vanity oo
I been cruising in my rover
Motin jaiye lavida local
When we enter you know it's over
Ofebe tell me who's your father
Come online come online
Brother this my time
Make I live my life
Make we all survive
Oyah eh shilekun
Emilomo tiwon filefun
Imole de oya ele okunkun
Came with my vibe on a different tune
Oyah eh shilekun
Emilomo tiwon filefun
Imole de oya ele okunkun
Came with my vibe on a different tune
Oyah eh shilekun
Oyah eh shilekun (Oc collection)
Oyah eh shilekun (Olamide baddo)
Oyah eh shilekun (Sam Larry)
Come online come online (Oyah eh shilekun)
Come online (Oyah eh shilekun)
Come online (Oyah eh shilekun)
Come online