
Only You Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh oh oh oh yeah yeha yeha
Na na na na na oh ohh yeah
Na only you i choose uh uh uh uh uh
Make no one put asunder
For the love wey i get for you
Na only you i choose uh uh uh uh uh
Make no one put asunder
For the love wey i get for you
If i be your romeo you go be my juliet
For you my baby i go take that b-llet
Last longer loving
Loving to the fullest
I'll keep you to the end
Omalicha you the best
I go fit to d*e for your matter
Shayo for your head
Fall inside the gutter
Na me be the bread and your love be the butter
Till d-ath do us apart wo quick reminder
If money no dey baby i go dey
When nobody dey baby shey you go dey
Talk to me talk to me je ka soro
Mommy pelu daddy mi wa lo mo wan
For real i don't know what i'm feeling
All i know is i love what i'm seeing
This love e dey choke love nwatintin
Can't play with your heart ile aye bintin oh
Anywhere you go
I go dey follow you cho cho cho
I no go jisoro
I'll obey you mi o ma ni shoro
I promise to take a long walk with you
Collect my thrift and gave it to you
Wetin you do me mi o le shalaye eh ehh
Ongbemi trabye eh eeh ehh ye
Everyday and night is you i see
It's you i know
It's you i love
It's you i choose
Ye ye ye ye na ahh
Na only you i choose uh uh uh uh uh
Make no one put asunder
For the love wey i get for you
Na only you i choose uh uh uh uh uh
Make no one put asunder
For the love wey i get for you
When life's tough baby will you stay with me
Be my backbone spent the whole night with me
Iwo nikan ni moni ko ma se lo mi
To bade sheybi w-y mo ma wa elomi
My hero
Bad energy is zero
I know you love me as i do to you
No be J-j-
Nobody yeah
After you na you na you
No other person
After you na you you you you yeah yeha na na
You you you you you you you you you you you you
After you na you you yeah yeah na