
Breakfast Na Bastard Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
All my life, all my life
All I want is love oh, is love oh
Breakfast na Bastard oh
Oh na oh na na yeah
Shnevs
I'm afraid, to love
Cos it's so cold outside, so cold outside
Don't wanna use my heart to play gamble
When everybody just dey fumble
E dey be like sey love na scam
But e no be scam, Yeah yeah
All my life, all my life
All I want is love oh, is love oh
Breakfast na bastard oh, bastard oh
Bastard oh, all I want is love
All I want is love love love
All my life, all my life
All I want is love oh, is love oh
Breakfast na bastard oh, bastard oh
Bastard oh, all I want is love
All I want is love love love
See I dey catch cruise on a regular
With this fine babe wey dey send me hearts
She dey burst brain oh my medulla
Tell me, hold am for here
What if everything cast, ehen
She might be a Heartbreaker, for where
What will happen to your heart, stop naw
Abi you need me to repeat oh
What if everything cast, ehen
She might be a Heartbreaker, for where
What will happen to your heart, stop naw
Oh na na na na
All my life, all my life
All I want is love oh, is love oh
Breakfast na bastard oh, bastard oh
Bastard oh, all I want is love
All I want is love love love
All my life, all my life
All I want is love oh, is love oh
Breakfast na bastard oh, bastard oh
Bastard oh, all I want is love
All I want is love love love
All my life o