OMG! (On My Grind) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Nobody go show you love
If you no get money
Dem no send your daddy
Your daddy
Sapa Mapa mi na
Sapa Mapa mi na
Sapa Mapa mi na
Sapa Mapa mi na
Who no get money no dey love oh
If you broke, you suffer
House on fire
You no go fit afford water
Oh yeah
I just wan survive
I just want to make this money
I no sleep for night
I wan buy motor for mommy
I just wan survive
Cos I want to make this money yeah
Brokeness e no funny
Ya ya ya ya
If you get the money oya spend it
Gucci, louis or fendi
Thirty billion gangi
Make them scream OMG!
If you get the money oya spend it
Gucci, louis or fendi
Thirty billion gangi
Make them scream OMG!
I know that you feeling the boy
You feeling the way that me rolling
You say you wanna be my OG
I no want person wey go slow me
Slow me down
Steadily chasing the bag
Me steadily chasing the mulla mulla
Alert e wole, my body dey shake oh
I want to buga buga oh
Person wey no geti dough
No suppose dance for party oh
Amaka no go off her panty oh
Na thunder go fire poverty
Nobody go show you love
If you no get money
Dem no send your daddy
Your daddy
Nobody go show you love
If you no get money
Dem no send your daddy
Your daddy
I just wan survive
I just want to make this money
I no sleep for night
I wan buy motor for mommy
I just wan survive
Cos i want to make this money yeah
Brokeness e no funny
Ya ya ya ya
If you get the money oya spend it
Gucci, louis or fendi
Thirty billion gangi
Make them scream OMG!
If you get the money oya spend it
Gucci, louis or fendi
Thirty billion gangi
Make them scream OMG!
Ya e ye oh ya ya
Please don't waste my time
Oh ya ya ya
And if you ain't talking money don't come closer
I no dey settle for no left overs
I want the money and the fame
We are not the same
I'm about to take over ya ya
Plenty things wey dey worry me
Momsi dey call me
Baby dey say she want e car
And i can't afford it ya ya
Nobody go show you love
If you no get money
Dem no send your daddy
Your daddy
Nobody go show you love
If you no get money
Dem no send your daddy
Your daddy