Call My Baby Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2017
Lyrics
Even if you go kafancha
You no go see my type of woman for kafancha
It's L.A
Even if you go isale eko
Plenty plenty fine gehs for isale eko
Girl I love you dearly eh
This love na forever baby surely eh
Call my baby
Tell am I need am oh
Abegi call my lady
Tell am I want am oh
Call my baby
Tell am I need am oh
Abegi call my lady
Tell am I want am oh
My love for you is not a mistake oh uh
Forever we go dey so we no go divorce oh
Omo malo gbo ti won awon solo makinde oh
Omo mi ma lo gbeja wa ka lo f'eso jaiye oh
Iwo lokan mi yor
You are the one that I need
Iwo lokan mi fe
You are the one that I need
Oh my baby walankolombo walankolombo walankolombo
Oh my baby walankolombo walankolombo walankolombo
Call my baby
Tell am I need am oh
Abegi call my lady
Tell am I want am oh
Call my baby
Tell am I need am oh
Abegi call my lady
Tell am I want am oh
Oh my baby get down on it
Oh my girl i'll give you special loving
And I want you only for me
Girl I say i want you early morning
Afurumginaya omalicha nwa muna gige bi oh
Ego ni le nwere
Owu gige bi oh
Iwo lokan mi yor
You are the one that I need
Iwo lokan mi fe
You are the one that I need
Oh my baby walankolombo walankolombo walankolombo
Oh my baby walankolombo walankolombo walankolombo
Call my baby
Tell am I need am oh
Abegi call my lady
Tell am I want am oh
Call my baby
Tell am I need am oh
Abegi call my lady
Tell am I want am oh
Call her call her