Bless My Way Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
As I wake up Early Momo oo
Pray for the blessing
And the Money oo
Anything I do make e succeed oo
Make I get money
Kowo Po Lapo
Omo Eminado
If I no getti
Sey you go wait oo
Me love for you
No be small thing oo
I fit fight for your love
Like Sub Ziroo
Hayaya Hayaya
Them won make I fall
I don rise Hayaya
Crypto way fall
Go still rise Hayaya
Kudi Ego Komabo
Falala ooo
Hayaya Hayaya
Them won make I fall
I don rise Hayaya
Crypto way fall
Go still rise Hayaya
Kudi Ego Komabo
Falala ooo
Person wey no feed me
Won dey Bobo mi eee
Oluwa shanu Mi
Kemi le jaye Mi
Person wey no feed me
Won dey Bobo mi eee
Oluwa shanu Mi
Kemi le jaye Mi
Jah Jah Bless My Way
Oluwa Bless my way
Ke mi le bawon Jaye ee
Ke mi le bawon rale eee
Oluwa Bless Way ee
Jah Jah Bless my way
Ke mi le bawon ra le le le le le
Many thing eye don see
Mouth no fit talk
I dey pray
I Dey hustle
I Dey work oo
Kira kita odola
But ma Makanju
Ma Sare
Omo ope Ma duro
Owo ma de
we go spend money oo
Lasgidi , Uptown
Dem go feel us oo
Say na we be the new born
To the dada oooo
Oluwa Ma so Mi
Baba Shanu aaaa
Hayaya Hayaya
Them won make I fall
I don rise Hayaya
Crypto way fall
Go still rice Hayaya
Kudi Ego Komabo
Falala ooo
Hayaya Hayaya
Them won make I fall
I don rise Hayaya
Crypto way fall
Go still rice Hayaya
Kudi Ego Komabo
Falala ooo 2x
Person wey no feed me
Won dey Bobo mi eee
Oluwa shanu Mi
Kemi le jaye Mi
Person wey no feed me
Won dey Bobo mi eee
Oluwa shanu Mi
Kemi le jaye Mi
Jah Jah Bless My Way
Oluwa Bless my way
Ke mi le bawon Jaye ee
Ke mi le bawon rale eee